[Lyrics] Visco T – Criteria



Visco T – Criteria Lyrics 

Big man big dreams …Waka anywhere ooo
so far we get…Where we won reach
Na waka man Dey see things…empty life you see omo carry things oh oh ye ye

But dem no fit carry my weight
U for allow me run my race….comot body Oluwa Dey my case
Abi money Dey my face?
I wonder why the chase oo eyeye

 

What’s the criteria ahhhh what’s criteria ahhh
Locked up like Mandela
Out here most times belike sambisa ehh*2

Impolite he be keeping feelings off the line
Waka leave anything wen go off your light
We all favored sooner you go shine your shine

The basic of the story….money Don be criteria you get and still dey lonely
happiness most times we rock from the Molly
I use to know him beta pass say dem hiss hearing your story

Life dem no Dey know finish
You Open belle open mind bring see finish
focused so e belike I no notice
So I live for me and I’m sure you know this

Nobody bother as you Dey ride
person no give you guide on how you live your life
Everything na one time…. Black or white
Vibe till infinity yes na my right

But dem no fit carry my weight
U for allow me run my race….comot body Oluwa Dey my case
Abi money Dey my face?
I wonder why the chase oo eyeye *2

What’s the criteria ahhhh what’s criteria ahhh
Locked up like Mandela
Out here most times belike sambisa ehh*2

 



Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.