Many Tinz
Visco Tee…Vanza
Emene baddest Dj Mozanga(Raa)
To become a legend no b chies
many things go dey your mind
Say, night and day mind dey grind
but the bad man want make you kpie
Whyyyy….!
Who get pass no concern me
As long as me sef get e money
The plan na to dey okay so I no get time to dey compete.
Many things wen my eyes don see
See this street get another street
when you broke them go tell you shift
Dey your dey you be small pikin
Many things wen my eyes don see so I grind all day say me never quit
Grind till I’m satisfied
To avoid that name joker Mr.Ibu
I gallant no be low low
You be my person I no fit drink you up like zobo
All man for himself only me wallow for sorrow
I still pass there na other road I follow
Plenty things when my eyes don see
Na only me cross this bridge so why jealous me
I look you drink bitters I no eye your Hennessy
Fake stories here and there preacher won preach (Vanza)
To become a legend no b chies
many things go dey your mind
Say, night and day mind dey grind
but the bad man want make you kpie
Whyyyy….!
Who get pass no concern me
As long as me sef get e money
The plan na to dey okay so I no get time to dey compete.
Chop alone dine alone no be big thing
But money don dey now you don dey think Big?
No be today we all don dey sin since
Na God get power wetin him want to ehh na me go be
Love and hate I don’t talk that shit
The street made us who we are I don’t buy that beef
Talk money joor you dey yan rubbish
Oluwa bless us all na go be harmony
They say…they say to lead you have to follow
But why loyalty dey bring pain and sorrow
Street deep man no fit just dey low
You fit be the patient dog but no money and dem no know
So many shame and pain
voices wen dey worry mind Oluwa give me grace
Money no dey shit here ehh fit make me craze
I won comot area GOD loose me like prison break
So many shame and pain
voices wen dey worry mind Oluwa give me grace
Money no dey shit here ehh fit make me craze
I won comot area GOD loose me like prison break
Many things wen my eyes don see
See this street get another street
when you broke them go tell you shift
Dey your dey you be small pikin
Many things wen my eyes don see so I grind all day say me never quit
Grind till I’m satisfied
To avoid that name joker Mr.Ibu
Be the first to comment