Headies Award 2021 Winners list: Wizkid na Artiste of The Year, Omah Lay win 2020 Next Rated, Fireboy, odas win for di 14th edition



Nigerian musician Fireboy win four awards for di 14th edition of di Headies, wey be music award show for Nigeria.

Di musician win Best R&B Single, Best R&B Album, Best Pop Award and Best Headies Revelation to make am di artiste wey pack di most awards go house from di show.

Wizkid win Artiste of di year and Viewers Choice Award.

Di award show bin hold mostly offline to keep with Covid 19 restriction for Lagos, but plenti pipo still gada around di streaming platforms to see wetin happun.

King Sunny Ade collect award as im join di Headies Hall of Fame.

Oda stars wey win na Mayorkun, Omah Lay wey win Next Rated, Niniola and Simi.

See full list of di winners

Best R&B Single

Fireboy DML

Best Recording of The Year

Brymo

Best Music Video of The Year

1 Milli – Davido By Director K

Producer of The Year

Pheelz – Billionaire by Teni

Best Vocal Performance (Female)

Niniola – Addicted

Best Vocal Performance (Male)

Praiz – Under The Sky

Best Street Hop Artiste

Mayorkun – Geng

Rookie of The Year

Bad Boy Tims – MJ

Best Pop Single

Nobody – DJ Neptune feat Joe Boy and Mr Eazi

Best Collabo

Ladipoe and Simi – Know you

Best Alternative song

Moelogo – I wonder

Best Rap Single

Falz – Bop Daddy feat. MS Banks

Best R&B Album

Fireboy DML – Tears, laughter and goosebumps

Best Alternative Album

Roots – The Cavemen

Next Rated

Omah -Lay

Viewers Choice Award

Wizkid

Songwriter of the Year

Simi – Duduke

Best Pop Award

Fireboy – Apollo

Lyricist on The Roll

Ilbliss Goretti – Country

African Artiste Recognition Award

Master KG

Headies Revelation

Fireboy DML

Best Rap Album

God’s Engineering – AQ

Song of The Year

Nobody- DJ Neptune feat. Joeboy and Mr Eazi

Artiste of The Year

Wizkid



Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.