[Music+Lyrics] Doubleclick – Kpakpan kolo



Another smashing single alongside a colourful visual from Doubleclick .

Song mixed and mastered by Ardanz, kpakpan Kolo is the new sound in town. Blast your speakers.

Brought to you straight from Doubleclick

Listen below:-

8020 Downloads

Lyrics

Intro
Yah menh!
Flexing time-na fun time
DOUBLECLICK-Saga master
We no be bastards
Say
We de do all the style
O ya, follow me de free style.

Chorus
Kpakpankolo-kpankolo
Udu meeh-Ogene
Onye O’Mara-tii ti ya ya-ti ti yaaah. X2

Verse 1
Ono n’etiti
Egwu umu obinaetiti
We de flex life de go
We no dey fear poverty
O ya,oo baby follow me de go-waa leeh
From HOME TOWN
To IGWE OMEGA
We go spend well,
We go flex well
You go shayo well
Inside HONEYWELL
Cuz ,
Pounds and dollars-is there in account
Oo baby naira and Kobo is there in wallet maka honeymoon.
CHORUS.

Verse 2
We no dey struggle-at all
But we dey bubble-for sure
Oh baby,make demands
Make I do my supply
I know you like surprise-don’t worry
I will pay the price-in dowry
Cuz,
I’m Doubleclick
I too de double things, anyhow matter be-
Me,I solve things_for sure
Ardanz,Biko gbanyoo oku make I see road and play my games.
CHORUS.

Verse 3
Chop money
When you get connect
Find a better gal
Make she call you honey
Then,you pay your tithes-cuz that the price
Bcuz if you no paaeeh no moon play for you no tii ti ya ya SAGA! Double fish for the miracle
I’m seeing thundra
I’m seeing Hummer
Umuazia bukasi oke ugbo, seeing trailer, seeing marcopolo-

Outro
Nnaaaa
Lekwenu Anya di anyi onye nkuzi anyi abiaro akwukwo ka anyi kporo umuazia gaa n’azu ulo ga ratosia ha.
CHORUS.



10 Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published.